If no be your love wey dey cover me
Sebi na your mercy and favor, I dey see
Everywhere I go, you dey follow me
Because na your mercy and favor, I dey see
If no be your love wey dey cover me
Sebi na your mercy and favor, I dey see
Everywhere I go, you dey follow me
Because na your mercy and favor, I dey see
So I go praise you, All day Long
Because of you I they dance oh, All day long
I go praise you all day long
Because of you I they dance oh, All day long
I go praise you, show how much I love you
Hands lifted, Lord I thank you
I pledge my allegiance to you
Cos na you be my first love, first love
I give my heart and affection
And everyday and night full of attention
You've done so much for me
So Lord I've come to say I'm grateful
I go praise you all day long
I go praise you all day long
Because of you I go dance all day long
You be the reason I dey dance oh
I go praise you all day long
Because of you I dey dance like David dance
I dey dance to praise oh baba
I go praise you all day long
You be the reason I dey dance oh
Them go dey ask wetin dey make me glad oh
Say wetin dey make me happy
E no dey work but wetin dey make me glad
Say wetin dey make me happy
Na because of you I dey stand today
Cos na you I dey see Lord
If no be for your grace oh God
You dey meet my needs oh yeah
You dey make me happy, Eh eh