Yeah yeah yeah yeah yeah yeah o
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Sola X Again (Commort body)
Jennifer tell me say she no wan stay
Omo, she tell me say she no wan do again
Jennifer tell me say she no wan stay
Omo, she tell me say she no wan love again
She say her body no dey there again
(her body no dey there again)
She say her body no dey there again
(her body no dey there again)
If you not getting the muller, ay
If your skin no full, paddy
If you not getting the muller
She no dey get time for story
Alhaji tell me weytin you want
What's the way? No dey dull me
She say money for hand, back for ground o
Na the language she sabi, ai
She say money for hand, back for ground o, yea
Na the thing wey she sabi
She say her body no dey there again
(her body no dey there again)
She say her body no dey there again
If you not getting the muller, ay
If your skin no full, paddy
If you not getting the muller
Girlie, make I dance to your beat
I give you love and money
Oh girl I know what you like
I give you love and money
She say money for hand, back for ground o
Na the language she sabi, ai
She say money for hand, back for ground o, yea
Na the thing wey she sabi
Jennifer tell me say she no wan stay
Omo, she tell me say she no wan do again
Jennifer tell me say she no wan stay
Omo she tell me say she no wan love again
She say her body no dey there again
(her body no dey there again)
She say her body no dey there again
(her body no dey there again)
If you not getting the muller, ay
If your skin no full, paddy
If you not getting the muller
[Lyrics Distributed By Lyrics Via Musell]