Aaah it's Solomon Jerry (Disah)
My belle o o o, my head o
My belle o o o, my head o
Iwo ni mo gbokan mi le o o
Gbemi debi giga (because)
Everybody wanna make money o
Nobody wanna live in poverty o
Ori mi dakun je ki n rowo na (je ki n rowo na o)
My belle o, my head o (ori o)
My belle o o o, my head o (ori o)
My belle o, my head o (ori o)
My belle o o o, my head o (ori o)
Money no be success my people
It's about the people wey you help
Money no be success at all o (yeah yeah)
Money rituals plenty everywhere
Ori make me be like Bill Gate o (ye)
Like the Dangote of Africa
Ori help me build an empire
Help me give some children livelihood
Like the rainbow in the sky
Make me one of a kind (oya)
My belle o o o, my head o
My belle o o o, my head o
My belle o o o, my head o
My belle o o o, my head o
I wanna be mega superstar
I wanna be mega superstar