LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gaga

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ayayayayaya
The body wey you carry carry fire
Baby girlie you be my desire
Ago be di wire no denial
Body origi no made in china
Baby make you give me don't be shy na
Fine girl ope whan? ose Soomah
Make i fire shebi na bazooka?
Slow down got your body on deck
Slow down slow down
Got your body on deck
Baby girl me and you catch cruise
Make i puff one two then my mind don do
Bare bad bitches say na you adey choose
Oh girl no go do me like a fool
Be fe ma no make i know say we dey do
Oh girl see dis love ebi true true
Lady Gaga make i fire ?
Ago maya?
Ano go taya?
Make i hit make i splash make i march am
Make i kpa baby shey you no go loud am?
Make we cha cha
Make you clap am
Brown skin melanin she a mad one
She the typa girlie wey fit passi lighter
Lady gaga
Lady ga
Lady gaga
Make i put my hands for your matter ?
Baby make we fly to Bahamas
Baby you already know the run down
Baby make you go down low
Make i flow make i flow make i flow
See the way badman don fold
Wait till the man heart turn gold
You look good in designer(ooh))
Baby give me the sugar (ooh)
Baby pose for the camera (ooh) ah
Give me the ginger(ooh)
Ooh mentu mi ooo
Saa de na wo ye na de asem aba
Ooh mentu mi ooo
Saa de na wo ye na de asem aba
Loving you be like
Gaga, i don't want wahala
Baby come let me take you out
I go be your sponsor
Loving you be like
Gaga, i don't want wahala
Baby come let me take you out
I go be your sponsor
Ayayayaya ya
Lady Gaga make i fire ?
Ago maya?
Ano go taya?
Make i hit make i splash make i march am
Make i kpa baby shey you no go loud am?
Make we cha cha
Make you clap am
Brown skin melanin she a mad one
She the typa girlie wey fit passi lighter
Lady gaga
Lady ga
Lady ga
Lady Gaga make i fire ?
Ago maya?
Ano go taya?
Make i hit make i splash make i march am
Make i kpa baby shey you no go loud am?
Make we cha cha
Make you clap am
Brown skin melanin she a mad one
She the typa girlie wey fit passi lighter
Lady ga
Lady ga Lady ga
Lady gaga

WRITERS

Duke Asumah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language