LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Methuselah Extended

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh na na na na
Na na na na na na
Na na

Oh yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah

Oh na na na na
Na na na na na na
Na na

Oh yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah

Oh na na na na
Na na na na na na
Na na

Oh yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah

Oh na na na na
Na na na na na na
Na na

Oh yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah

I dey give you signal but you no see
All my words turn empty
I dey with you but I'm lonely
You dey look me yet I'm dying slowly
You tell me say you love me
Is this what you call love Mieibi
(is this what you call love)

You no wan marry me
You no wan to leave me
(Ten years ago nai you
Tell me to wait for you o)

Mieibi ma father no be Methuselah (Methuselah)
I no fit wait you any longer (any longer)
I no fit wait you any longer (iyeh iyeh iyeh iyeh)
As you no ready make I
Go go go my way

Mieibi ma father no be
Methuselah (Methuselah)
I no fit wait you any longer (any longer)
I no fit wait you any longer (iyeh iyeh iyeh iyeh)
As you no ready make I
Go go go my way
Iye lye lye Iye Iye

Dem say make l wash I dey wash(I dey wash)
Dem say make I cook (I dey cook well oh)
You say make l wash I dey wash(I dey wash)
Shabi you say make I cook (I dey cook well oh)

But You no wan marry me
You no wan to leave me
(Ten years ago nai you
Tell me to wait for you o)
For you oh

Mieibi ma father no be Methuselah (Methuselah)
I no fit wait you any longer (any longer)
I no fit wait you any longer (iyeh iyeh iyeh iyeh)
As you no ready make I
Go (go go my way)

Mieibi ma father no be Methuselah (Methuselah)
I no fit wait you any longer (any longer)
Oh no no fit wait you any longer (iyeh iyeh iyeh iyeh)
As you no ready make I
Go (go go my way)

I can't do this anymore (do this anymore oo)
You no say I love but I gat to let you go
I can't do this anymore (do this anymore oo)
You no say I love but I gat to let you go
(I can't do this anymore)
You no say I love but I gat to let you go oh
(I can't do this anymore)
You no say I love you but I gat to let you go
(Mieibi my father no be Methuselah)

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence