LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

GOD

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh oh
You show me love
I go retaliate mmm oh oh oh
Soothing sweetly love
Wey don escalate oh oh oh
Totally unworthy but you legalize
Me e e e
Dear lord, I see your love
Otherwise

God oh God oh God oh
I for die
God oh God oh God oh
I see your hands
God oh God oh God oh
I for die
God oh God oh God oh
Elshadai

Dem call me chewing gum boy
Why you Dey so broke
Everything around you just be Looking like a joke
But me thank God you don break
The yoke
Nothing for me life
Go laba fade away
Oh oh oh oh
Nothing for me life
Go laba fade away
What manner of love is this
Oh oh oh
You love me
Nothing for me life go laba
Fade away
I don't know why you love
Me this much ai

Hmmm, Too many oil Dey my head
Them no fit cover me
Because sona kri na teme alabo dey
Dem no fit corner me
Holy Spirit take control
Na you dey make my heart
E just dey rock and roll
Make you take control
Na you dey make my heart
Just dey rock and roll

God oh God oh oh ah
God oh Oh oh oh
I dey beg
I dey beg God oh I dey
I beg

WRITERS

Sotonye Jumbo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion