Wetin man go do wen the money never choke?
Friends wey dey come before no dey gree show
So I keep my distance do my things on a low
Na Kaluu I dey find chase the bag on my own
Only friend wey I get right now
Friends wey I get back then
Them forget say na Baba God
Thank God the blessings are coming
They con Dey ask how the favors step in
Now they wan Dey near me Dey gum body
But I don't care, all I carry is my money
On your own, E no concern
On your own, E no concern
Abo oro lanso fu'mo luabi
Wonni toba denu e adodidi
Nah your own them Dey tell you
Only friend wey I get right now
Friends wey I get back then
Them forget say na Baba God
Thank God the blessings are coming
They con Dey ask how the favors step in
Now they wan Dey near me Dey gum body
But I don't care, I move my money
On your own, E no concern
On your own, E no concern