LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

New Song

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Steady on my grind everyday
Me I no Dey relent o
(Plan wey haters get for me na to reck o)
Fighting my demons everyday
Back to back I no Dey rest o
(They throw punch right and left I Dey wave o)
They gather in many ways to Shame me
Them never know wetin my GOD go make make them see
Them go find water for eye them no go see
Cause na Baba GOD Dey cover me
I wanna write a new song
Orin tuntun
Wanna sing a new song o
Orin tuntun
I've overcome my enemies
So moma korin tuntun
This is is new sound o
Orin tuntun
I wanna write a new song
Orin tuntun
Wanna sing a new song o
Orin tuntun
I've overcome my enemies
So moma korin tuntun
This is is new sound o
Orin tuntun
Many many want make I fall
But moju won Lo
I no fit fall oloun
Mo go on soun
If them ask you say who dey seere lowo
You better tell them say SoulBoi gangan
I don write my new song
I wan dance my new dance
Make I dance my new dance aaaaa
I don write my new song
Make I dance my new dance
Make I dance my new dance
Kin jo gangan
I wanna write a new song
Orin tuntun
Wanna sing a new song o
Orin tuntun
I've overcome my enemies
So moma korin tuntun
This is is new sound o
Orin tuntun
I wanna write a new song
Orin tuntun
Wanna sing a new song o
Orin tuntun
I've overcome my enemies
So moma korin tuntun
This is is new sound o
Orin tuntun
Orin tuntun
Eh
Orin tuntun
Eh
Orin tuntun
Ah ah
Orin tuntun
Emi ti goke lo kafara won to ja
Aaaaa
Oooooo
Hmm hmm hmm hmm hmm hmm

WRITERS

Alabi Ayodele

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence