He will surely recover me
Cos when the matter hard them go fail you Me I know
I go still the smoke my igbo ehhhh
Buh na only jah get the judging...
Cos anytime I enter him canopy
He will surely recover me
Surely recover me yeh yeh
And E go give me security
Me I no the look anther man pocket
Me I no dey do wetin no consign me
That's why I putting all my trust on jah
Cos inside this life only God Dey sure
Me I no the look another man blessings
Me I no the do anything wey fit cast me
That's why am putting more efforts on grinding
I just no wan make no body see me finish
Now tell me why I no go grind?
When all man for him self o
When really no body go send you yeh yeh
Cos anytime I enter him canopy
He will surely recover me
Surely recover me yeh yeh
And E go give me security
Me I no the look anther man pocket
Me I no the do waiting no consign me
That's why I putting all my trust on jah
Cos inside this life only jah Dey sure
Me I no the look another man blessings
Me I no the do anything wey fit cast me
That's why am putting more efforts on grinding
I just no wan make no body see me finish
Me I no the look anther man pocket
Me I no the do waiting no consign me
That's why I putting all my trust on jah
Cox inside this life only jah Dey sure
Me I no the look another man blessing
Me I no the do anything wey fit cast me
That's why am putting more efforts on grinding
I just no wan make no body see me finish
Me I know, I no be saint me I know