Wetin be gold where your body Dey?
Wetin Dey shine baby na you eh
Perfect design girl in every way
And you a 10 with an heavy 8
Ko ma je k’eni keni ko tan e
You need a nigga wey go love you
Oh my baby jo jojojojojojo
Je kin mo the kokokokokokoko ko
Man never see this type of fine lady
I never see this this type of fine lady
Shey you go keep on rocking
Shey you go keep am lowkey
Sho ma bon fa Wells Fargo
Girl it’s the money talking
Make I show you something special uhhh
Can I give you sweet loving
The way your body shake am o
I’ll be your shank my Julie
Man never see this type of fine lady
I never see this this type of fine lady
Man never see this type of fine lady
I never see this this type of fine lady
Shey you go keep on rocking