LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Angelina

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Soutyboi
Baby dey with me here all tonight
dey with me here make we high
Baby dey with me here all tonight
dey with me here make we high
Angelina come dey with me tonight
Make i carry you go club for night
I don ready to spear you my time
Baby me go give you all my heart
Just give me the chance make i be your man
Wetin people say me no give a damn
Me Just won see that your waist dey whine
Everyday make i see you dey fine
Baby Angeli gelina
To ba ni time fun kin mo
If na money mo ma san
Where i dey take am from ko de no tan
Ko de ni tan by the grace of God
Cos everything just dey on God on God
Eh eh eh eh
Benddown low benddown low
Angelina benddown low oo
Sho ma mujo ti ba ni ko jo
Sho ma mujo kin na e lowo bi ti dangote
Benddown low benddown low
Angelina benddown low oo
Sho ma mujo ti ba ni ko jo
Shi ma mujo kin na e lowo bi ti dangote
Angelina come show me your best style
Dey on on top and ride
Make we no dey like bonnie and clyde
But make we try lot till we die
If you get another man
See me dey lie no be concern
Anytime wey i dey horny
Make i spend you money
Make i spend you money
Make you rock body
Make you call me zaddie
Make you turn my Baddie
My baddie baby
As you dey wet daily
Dey give me steady
Make you scream faintly
Won make you hmm my pon no no
Nkan ti n ba fe ni koshe gangan
Ask me for money Oti di Dandan
No more time make we just get things don
No more time make we just get things don eh eh
Benddown low benddown low
Angelina benddown low oo
Sho ma mujo ti ba ni ko jo
Sho ma mujo kin na e lowo bi ti dangote
Benddown low benddown low
Angelina benddown low oo
Sho ma mujo ti ba ni ko jo
Sho ma mujo kin na e lowo bi ti dangote
Moni ni ko jo moni ko mujo jo make you jo
Baby jo baby jo moni ko mujo jo make you jo
Baby majo baby majo make you mujo jo make you jo
Moni ni ko jo moni jo moni ko jo jo make you jo

WRITERS

Samuel George

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual