Omo ele what's wrong with you
Shey you no dey hear the tune
Wey dey make the girls dem go low
Yeah na tinny drop the tune
She say I'm not in the mood
Girl I'm a put you in the mood
Moonboy want rock with you
You just need to get high
And if you want me all night
Girl I'm a show you my style
But you go promise me say
Before i know she dey boogie down boogie down down
With her big bum big bum bum
Wey dey make moonboy dey craze
And her face is gentle still
But the way she move that thing
E dey make my head dey spin
Oh my God she's killing me
Onto the next now we in my room
What's going on me i don't know
Girl your body gat me on tour
Girl your body put me on low
Girl your body put me on mode
I'm feeling it I'm coming hard
If you don't stop I'm gon blow
You just need to get high
And if you want me all night
Girl I'm a show you my style
But you go promise me say
Before i know she dey boogie down boogie down down
With her big bum big bum bum
Wey dey make moonboy dey craze
And her face is gentle still
But the way she move that thing
E dey make my head dey spin
Oh my God she's killing me
(Oh my God she's killing me)