I no believe i no believe
I no believe i no believe
I no believe i no believe
I no believe i no believe
I go give you all my dough
One man down, two man down
Three man down, four man down
Amaka no dey show me love oh
One man down, two man down
Three man down, four man down
Amaka no dey show me love oh
Amaka carry my loving gbes
This na Supreme Court case
Baka wey dey make a badman craze
Shey you no go like come my place
Plenty shayo and ganja dey
All my guys even Bobby dey
High vibration where we dey
Bobby let them know say we no dey play
Give me loving Give me loving
Fine fine girls oya give me loving
Give me something give me something
Oya burst my brain make you make me naughty
Moti fagbo now moti ginger
See as she dey whine like Rihanna
Me i know say she want my banana
I no believe i no believe
I no believe i no believe
I no believe i no believe
I no believe i no believe
I go give you all my dough
One man down, two man down
Three man down, four man down
Amaka no dey show me love oh
One man down, two man down
Three man down, four man down
Amaka no dey show me love oh
Moti fagbo now moti ginger
See as she dey whine like Rihanna
Me i know say she want my banana