Still put on smiling face
Ion Dey go church but I be believer
Smoking sorrows no time for hater
Any evil forms back to sender
My niggys we dey put me on
Baba do am eye don see shege
Baba do am I don dey hustle so tey
Baba do am mi o fe ferege
Emeka must shine awon omo ika
Tescobo wasere omo iya mi