Me i no go play you tonight
Make i dey alright with you by my side
Me i no go ever play you lotto [lotto ohhh]
Omoge they dunno [oh no no no no no]
Gimme your love baby lololo oh no
Ogologo don use me dey play o
Ogologo don scatter my brain o
Ogologo don mess with my brain oh no
Ogologo don use me dey play o
Ogologo don scatter my brain o
Ogologo you don mess with my head oh no no no no no
Do me something wey cool my temper na na
Baby girl you dey draw me kulosa nananna
Gimme your love baby lololo oh no
[This kind girl u dey bakalamishi o]
Me i no go ever play you lotto [lotto ohh]
Omoge they dunno [oh no no no no no]
My pretty girl would u whine for me
Pretty girl would you whine for me
Do that detty whine and whine for me
Pretty girl will you whine oh nooo
Ogologo don use me dey play o
Ogologo don scatter my brain o
Ogologo don mess with my brain oh no
Ogologo don use me dey play o
Ogologo don scatter my brain o
Ogologo you don mess with my head oh no no no no no
Do me something wey cool my temper na na