LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Deja Vu

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
[Verse ]

Nfana ibagha
Baby where you Dey
Make we link and rendezvous
Follow me yawo oh ai
Where me and you dey
E dey be like Dejavu
All I know, All I know
Is all I know
Ohhhh
This your love
This your love is all I know

Ten out of Ten [ya ya]
Only you wey dey
Boost my ginger
I want to dey your side [oh no]
It’s no ordinary love I feel
Baby on my mama
No one badder [Ah]
Baby Yori Yori where you dey
Put it on my dada
On my dada [Ah Ahah]

[CHORUS]

Me seh girl nobody
Badder than you
Badder than you Ay
Da Dan you
Girl you fit make a nigga
Murder for you
Murder for you Ay
Da for you I swear
Girl e get what this your
Melanin do
Melanin Do ay
Lanin do
Girl you fit make a nigga
Murder for you
Murder for you ay [ya ya]

[Verse 2]

You the kind of loving
Wey I want for me life ah [Uhhh]
Me wife ah
My Queen Naija
Say no baddie
Baddie enough to take your place ah
Only you all my days
I go chase ah
Pounds and dollar
I go spend on you
My bebe ehhhh
You no be ordinary girl Santana
You all that I want
You all that I need
Cup of my Tea yeah

Nfana ibagha
Baby where you Dey
Make we link and rendezvous
Follow me yawo oh ai
Where me and you dey
E dey be like Dejavu
All I know, All I know
Is all I know
Ohhhh
This your love
This your love is all I know

[BRIDGE]

Every early morning I pray
[Uh]
Make nobody get in
Your way, your way
Yawa no fit gas where we dey
[Uhhh ah ah ]
Oluwa paving the way, The way


[CHORUS]

Me seh girl nobody
Badder than you
Badder than you Ay
Da Dan you
Girl you fit make a nigga
Murder for you
Murder for you Ay
Da for you I swear
Girl e get what this your
Melanin do
Melanin Do ay
Lanin do
Girl you fit make a nigga
Murder for you
Murder for you ay
Da for you yea

WRITERS

Uche Ezra Augustine

PUBLISHERS

Lyrics © THE MEZZO AGENCY, LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity