See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
Even if the road rough I no mind
'Cause you be my G for life
Yeah I'm feeling good tonight (feeling good tonight)
As I dey here with my guy (as I dey here with my guy)
I get plenty for my mind (mind)
But right now am with my guy (my guy)
I no dey fear dem gat my back (I no dey fear dem gat my back)
Shey you don see my formation
And one hundred concentration
When my guy dem wole oh (wole oh)
Bad energy far away oh (far away oh)
I thank God for my real G's
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
Even if the road rough I no mind
'Cause you be my G for life