Mess with me mess with mandem from my ends
Wicked world survival of the fittest
Opps plenty but no go reason me less
Things no dey freak me, I lost interest
Stop effing with me you no be my business
Stop effing with me you no be my business
Tim ba gbera tan won ma gum body
Always on guard Psalms 23
Very soon dem go dey jam my song on repeat
Tim ba gbera tan won ma gum body
Always on guard Psalms 23
Very soon dem go dey jam my song on repeat
Omotena just dey whine waist to my flow
To ba ka e lara boya ko wajo
Omotena just dey whine waist to my flow
To ba ka e lara boya ko wajo
This Talent is in me buried deep
More blessings, yes indeed I receive
Keep pushing, make money, talk is cheap
Hate on me, woe is you, sleep on it
Lately my feelings be taking me faraway
Many many things wey dey burst my brain
Mama said Akanni Masafarawe
Tim ba gbera tan won ma gum body
Always on guard Psalms 23
Very soon dem go dey jam my song on repeat
Tim ba gbera tan won ma gum body
Always on guard Psalms 23
Very soon dem go dey jam my song on repeat
Omotena just dey whine waist to my flow
To ba ka e lara boya ko wajo
Omotena just dey whine waist to my flow
To ba ka e lara boya ko wajo