LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

PH Blood

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ahhhh Ahhhh Ahhhh
Omo na ahhhh ahhhh
Ahhhh ayehhh
Star fish of my own time
In my own time
Living in my own prime
Chilll

As a Port harcourt Boy
I no like Vex

If you make me Para
I go beat my Chest

Pull up with my Man dam
Show you Content

Carry the your fine girl
Straight to my Benz

As a Port Harcourt Boy
Aboy Cap less

Anytime you try me I go
Show you Violence

Money on my Mind
But my mama come first

Steady on my Grind
No time to impress

Ayeah ayeah ayeah

Na money dey my Mind
Every night and Day

Na money dey my Mind
Say na money dey my mind
No time to impress

Na money dey my mind
Na money dey my mind
Chilll


Every night and day
Every night and day
Every night and day
Steady grinding (Omo)
Steady grinding

We living good life
Living lager

Fine fine girls
By my side

Big big Baka
For my front
Any time I wake
I put hand for breast

Eyah eyah eyah
Eyah eyah eyah Oh o oh
Anytime I wake I put hand for breast

Eyah eyah eyah
Oh nooo
Eyah eyah eyah Oh o oh

Paraaaaa.


As a port harcourt Boy
I no like Vex

If you make me Para
I go beat my Chest

Pull up with my Man dam
Show you Content

Carry the your fine girl
Straight to my Benz

As a Port Harcourt Boy
Aboy Cap less

Anytime you try me I go
Show you Violence

Money on my Mind
But my mama come first

Steady on my Grind
No time to impress

Ayeah ayeah ayeah

Na money dey my Mind
Every night and Day

Na money dey my Mind
Say na money dey my mind
No time to impress

Na money dey my mind
Na money dey my mind

Ayeh


No lose guiding
I dey steady on my grind em I'm up all night
Got to make this Moneyyyy
An I take my mummy
Straight to shopping ooo
Zero fur-gazing
Wanna buy you Versace
In this life we balling
Balling
Omo balling
Omo ball ball ball
Omo na balling things
Omo na ball
Anybody lose guard e go collect
Anybody lose guard e go collect
E go collect, e go collect,
E go collect woto woto from my body
E go collect woto woto from my body
E go collect, e go collect woto woto for your body.

WRITERS

Gospel Azubuike

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist