If I say make I start to talk about all a dem
Na the same thing wey make me run from all of them
Na the same thing wey make me kaku for all o them
Dem no wan do am for the culture
E get matta wey dey sup inside my heart
Make I no lie I tire gan but I dey fine
See I no really like trouble at all at all
I just dey do am for the culture
Some people say na Ingrate
All because dem scared of him great
You can't test this on a new wave
You no go mind to join the queue wait
If I say make I start to talk about all a dem
Na the same thing wey make me run from all of them
Na the same thing wey make me kaku for all o them
Dem no wan do am for the culture
E get matta wey dey sup inside my heart
Make I no lie I tire gan but I dey fine
See I no really like trouble at all at all
I just dey do am for the culture
Gotta make that mulla and I
Come make i yarn you something
Gotta make that Gotta make that
Gotta make that mulla and I
Really wanna Really wanna
Really wanna chase the raba
Really wanna end this saga
Make nobody to put asunder
Tryna put me on the radar
I no go stop I go dey run
I go dey move like Jackie Chan
Go murda pull the trigger
Then I deserve nothing more
Nothing I have is truly mine