LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Aristo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
O pami o
she want to play me papilo
She don dey follow Aristo
She don turn me to

Liquor
Rivaldo o

Yeah
Girl I swear to God I no go hurt you
Baby
No go play you Lukaku
Baby
Abi na wetin I wan do
Baby
To prove this love to you

Gat me acting like its cool, cos its not cool
Baby
This na legit no be sample
Baby
As I dey rizz make u comethrough
Baby
Make I dey do what they cant do
yeah
Kilotun fe kin tun se
Se
Abi you no like e my way
Way
Oroma my feelings run away
shey I go fit catch am to ba de


Shawty Ma fi billing Pami o
she want to play me papilo
She don dey follow Aristo
She don turn me to plan B
O pari O
Sha ma pami o
she want to play me papilo
She don dey follow Aristo
She don turn me to

Instrumental

Uh ye ye eh
I think say u love me
I think say
but you no dey for me
But you don japa to London baby
Omo you don gbe body
Tori e na na
Yeah
Mo sare gba lapo loan
Loan
Mo ti jogo na
Owo de ti ku waso

Girl you too dey lie lie
I know all the games wey you dey play
play
Shey na till the love go fade away
way
You come make true love turn giveaway
Way
Good heart but my revenge been dey craze
craze craze
Original love you turn to fake
Fake fake Fake fake

Shawty Ma fi billing Pami o
she want to play me papilo
She don dey follow Aristo
She don turn me to plan B
O pari O
Sha ma pami o
she want to play me papilo
She don dey follow Aristo
She don turn me to

Instrumental

WRITERS

Adedayo Adegoke, Adelekan Adeola, Okikioluwa Oluwadamilare Sanusi, Oladotun Olayemi Adebayo, Abidemi Balogun

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence