And when you need some juice
And when you need some ponron
And when you need some juice
Call on me I go dey by you
Or when you need some ponron
Call on me i go dey your yard
Alot of blessings wey too boku
Pretty lady let me into your heart
Let me know wetin you desire
And I go do you well like e room service
Hmm hmm hmmAnd when you need some juice
Call on me I go dey by you
Or when you need some ponron
Call on me i go dey your yard
Alot of blessings wey too boku
(Bad girl come gimme dat)
(Bad girl come gimme dat)
Omotenna see as you fresh
Girl you don’t need no Snapchat filter
You don’t need no implant
For life say na me and you
Ma fun e je toke biti yungi du
Wey dey play my raggae and blues My Angelina (Jolie)
Say na you Dey high me pass (polly)
Take the remote o (control me)
Don’t you ever leave me (lonely)
Gben Gben Gben Gben Gben Gben
And when you need some juice
Call on me I go dey by you
Or when you need some ponron
Call on me i go dey your yard
Alot of blessings wey too boku