Sometimes I Dey try my best
just to understand how my body Dey do me
Many don try we know say many don fail
we Dey try to understand all the work and no pay
Me I don't want to die I try my best and obey
See people wey I know their blood Dey on my highway
Like I tell you before I try my best and obey
Before them crack gun shoot no need to come bail
tuh check time fah di yaad
Everybady seems tuh bi fraid inna di street
tuh check time fah di yaad
People kyarri big guns di killings a get real
Me i don tire for this kind of life
Me i don tire for this kind of life
Oga free me if you no care
No come Dey whyn me coz e no fair
Oga free me if you no care
No come Dey whyn me coz e no fair
See i've been living my life like a novice
cint gat no time for the ogs
Tryna survive and earn a honest living
Manipulators and traitors wanna spike me
I've been chased my whole life
thats why i run like a no man business
tryna avoid all betraying cheap friends
dont wanna die on my way to success
Oga free me if you no care
No come Dey whyn me coz e no fair
Oga free me if you no care
No come Dey whyn me coz e no fair