Many things wey I been dey do in my life
I dey try hard to do it my way
Make nobody come dey disturb my speed
Make nobody come dey put me on repeat
Smoke some weed make I feel alright
Play my song when I feel so proud
I'm in no friend zone iye
(I don't need I don't need nobody)
I'm in no friend zone iye
I'm in no friend zone iye
(I don't need I don't need nobody)
I'm in no friend zone iye
I'm in no friend zone iye
(I don't need I don't need nobody)
I'm in no friend zone iye
I'm in no friend zone iye
(I don't need I don't need nobody)
Cause the ones wey I been dey get
I still dey talk dem still try do me 40 (do me fortyyy)
Oh Last last last them come add 50 join (Omo dey wan add fifty oh)
Tell me why I must need a friend
Me I just dey my lane ohh eh
Make nothing carry my joy away
Omo e dey show for my face
I pray my blessings no delay
Whenever I drop yeah I turn it up
They be calling me calling me lover boy
I just need sometime alone
Cause the ones wey I been dey get
I still dey talk dem still try do me Fourty (do me fourtyyy)
Oh Last last last them come add 50 join (Omo dey wan add fifty oh)
Tell me how why I must need a friend