E don tey wey man dey find
E don tey wey man dey find
Wetin I go use cure pain (plenty money)
Money wey pass money (plenty money)
Why Amaka stand for road (plenty money)
Everybody just dey find (plenty money)
Wetin I dey find na plenty (plenty money)
I no fit relax till I get (plenty money)
Wetin I dey find na plenty (plenty money)
I no fit relax till I get (plenty money)
You know say plenty money we dey find for all corners
I like your vibe I like your vibe biko wete ego ah
Make alum adiro aso (plenty money)
Everyday man na acho (plenty money)
Ibute ego fake love ga abia
Maka na all men na acho (plenty money)
Wetin I go use cure pain (plenty money)
Money wey pass money (plenty money)
Why Amaka stand for road (plenty money)
Everybody just dey find (plenty money)
Wetin I dey find na plenty (plenty money)
I no fit relax till I get (plenty money)
Wetin I dey find na plenty (plenty money)
I no fit relax till I get (plenty money)
Anywhere e dey me I go find am (asap)
Say na only money wey dey ginger
Na money dey stop nonsense
You dey flex abii you dey oppress (ka m juo)
I get am before no be property
Na for who no build house
E don tey wey man no see (plenty money)
E don tey wey man dey find (plenty money)
Wetin I go use cure pain (plenty money)
Money wey pass money (plenty money)
Why Amaka stand for road (plenty money)
Everybody just dey find (plenty money)