I don't know if you get it
But this your back na something
Like soldier way get Anointing
But I don't know if you get it
But this your back na something
She dey call me methuselah
Cause I blow her vuvuzela
Cause I use e my propeller
She dey call me methuselah
Cause I blow her vuvuzela
She dey Burst E my Yaradua
She dey burst e my Yaradua ahh
She dey Burst E my Yaradua
She dey burst e my Yaradua ahh
Follow my things and things
Shey u one dey kill person eee
Knack from six to six eee
This one na drug addict eee
Shey u one dey burst my thing
Shey u one dey kill person
Make you no go kill person
Make you no go burst my thing
She dey call me methuselah
Cause I blow her vuvuzela
Cause I use e my propeller
She dey call me methuselah
Cause I blow her vuvuzela
She dey Burst E my Yaradua
She dey burst e my Yaradua ahh
She dey Burst E my Yaradua
She dey burst e my Yaradua ahh