Yeye yeye, yeye yeye(yeye ye oh)
Ah Biggie Man On Liquor yaya (yeye ye oh,yeye)
They wanna cover my head, mouth e be like bucket e oh
Fine face, but their mind e be like casket e oh
Oh my God, they wanna pull me down
But my supernatural vibe be like adamantium
See the way they wanna kill my talent, they wanna end my inspirational putua vibe
African born Bobo oh, Jah e dey my side na e make I no fit fall oh
Man I thank God I godly, say God no ungodly
Oluwa na e comfort e me, when this people dey gum body me
Man I thank God I godly, say God no ungodly
Oluwa na e comfort e me, when this people dey gum body me
It's why I jaiye sometimes (una una una ha ha......)
A little Henne and ice (una una una ha......)
Make I kilikulu my mind (una una una ha ha......)
I just wan live this life (una una una ha......)
This life we dey na jeje oh
Yeye yeye, (jeje oh) yeye yeye (yeye ye oh)
Yeye ye, Ah Biggie Man On Liquor yeye (yeye oh,ye...ye...)
Dem carry catapult oh (I labalaba fly away)
Coconut e no fit fall (for my head again)
I dey with biblical and my rosary, and when they come Angel Gabri-el roasting it
Friends be calling me Omah 2.0
Some say masculine Tems, angelic rhythms oh
Never seen this type of freestyle, forever lifestyle, forever lifestyle e oh
Man I thank God I godly, say God no ungodly
Oluwa na e comfort e me, when this people dey gum body me
Man I thank God I godly, say God no ungodly
Oluwa na e comfort e me, when this people dey gum body me
It's why I jaiye sometimes (una una una ha ha......)
A little Henne and ice (una una una ha......)
Make I kilikulu my mind (una una una ha ha......)
I just wan live this life Eya(una una una ha......)