LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Yetunde

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ye ye ye ye ye
A biggie man on liquor ye
Ye ye ye ye ye

My baby yetunde oh
Just tell me where you dey oh
Say e don tey i don try call you
Girl you no pick again oh

Girlie wats xupping lalady oh
Anything for you my bababy oh
Lemme be ya Mr. Get Ready oh
Rainbow's for you my baby oh

Girlie wats xupping lalady oh
Anything for you my bababy oh
Lemme be ya Mr. Get Ready oh
Rainbow's for you my baby oh

Girl you're up to something
You don't want to lemme know
I can be dat radar oh
Let's find it together oh

Girl you're up to something e e
You don't want to lemme know oh
I can be dat radar oh
Let's find it together oh

My baby yetunde oh
Just tell me where you dey oh
Say e don tey I dey try call you
Girl you no pick again oh

Girlie wats xupping lalady oh
Anything for you my bababy oh
Lemme be ya Mr. Get Ready oh
Rainbow's for you my baby oh

Girlie wetin you give me chop oh
Every night na you I dey dream oh oh
Girlie wetin you give me chop oh
Every night na you I dey dream oh

Na only you me I want
Yeye my orente oh oh
Na only you me I want
Yeye my orente

E don tey wey I see you baby oh
Tey wey I feel you baby oh
E don tey wey I see you baby oh
Tey wey I kiss you baby oh

E don tey wey I see you baby oh
Tey wey I feel you baby oh
E don tey wey I see you baby oh
Tey wey I kiss you

My baby yetunde oh
Just tell me where you dey oh
Say e don tey I dey try call you
Girl you no pick again oh

Girlie wats xupping lalady oh
Anything for you my bababy oh
Lemme be ya Mr. Get Ready
Rainbow's for you my baby oh

My baby yetunde oh
Just tell me where you dey oh
Say e don tey I dey try call you
Girl you no pick again oh

Girlie wats xupping lalady oh
Anything for you my bababy oh
Lemme be ya Mr. Get Ready
Rainbow's for you my baby oh

My baby yetunde oh
Just tell me where you dey oh
Say e don tey I dey try call you
Girl you no pick again oh

Girlie wats xupping lalady oh
Anything for you my bababy oh
Lemme be ya Mr. Get Ready
Rainbow's for you my baby oh

WRITERS

Victor Emmanuel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use