My people say time na the money
U gotta get money you nogo waste time
Me wan change am for my dollar
I'm makin money makin dollar
Me wan change am for my dollars
I'm makin money makin dollars
Girl can I be your Mr Dollar
Don dada with the money (with the money)
Tell me what you want and I give to you
Never letting go I'm down for you
Come to daddi I'm here for you
Anytime you want me I'm down for you (ehh eh)
Somethin like Otedola money
Somethin like Otedola money ehh eh
Somethin like Adenuga money
Somethin like Adenuga money ehh eh
Too much money for the account
Too much money I no fit count
Me wan change am for my dollar
I'm makin money makin dollar
Me wan change am for my dollars
I'm makin money makin dollars
Girl can I be your Mr Dollar
I'll give you keys to all I have
Me and you we gon travel to Shanghai
Me and you we gon chop money
Somethin like Otedola money
Somethin like Otedola money ehh eh
Somethin like Adeleke money
Somethin like Adeleke money ehh eh
Too much money for the account
Too much money I no fit count
Me wan change am for my dollar
I'm makin money makin dollar
Me wan change am for my dollars
I'm makin money makin dollars
Girl can I be your Mr Dollar
Somethin like Adenuga money....