I came I saw and I conquer
Sey una no Dey see am for paper
Sey dem no Dey see am for paper
I came I saw and I conquer
I came I saw and I conquer
No retreat no Dey surrender
So so so tonight we go pop champagne
Tonight We go pop champagne
Pop pop pop pop something
Pop pop pop pop something
One thing don lead to another
See them give me chance i run am
Inside the movement men wadada
Give me the keys straight to my bema
Play the bass and guitar follow me
As a winner champion follow me
I don pay my deuce I don try
Okwa chukwu ah simu jebe owehi ah geme
Okwa ifeoma Kai na cho nuwa gini Kai geme
I came I saw and I conquer
I came I saw and i conquer
Sey una no Dey see am for paper
Sey dem no Dey see am for paper
I came I saw and I conquer
No retreat no Dey surrender
So so so tonight we go pop champagne
Tonight We go pop champagne
Uri Lela ini , xikwembu xikona
Tsika wena Maan , Eeeeh paah tsika
Tsika wena maaan epa tsika wena maaan