What is the situation girl
See yaa body bant in a different way
Me I wanna linkup with you right there
Baby we can do it big call me d man
Kilamity whine up ya waist pi pi
Kimaity ahh aii kilamity aii
Girlfriend kilamity whine up ya waist pi pi
Kilamity ahh aii kilamity aii
Mo wa pepe omo sare tetete wa
Mo ni ko tete omoge sare wa gba
Omo tetete wa u like raba
Mo ni ko tete omoge sare wa gba
Dem girls want a lover man
Dem no like not the normal one
Ade eko living the west life
Papa warn me about the high life
Me ex girlfriend still dey call my ex line obri obri
Kilamity whine up ya waist pi pi
Kimaity ahh aii kilamity aii
Girlfriend kilamity whine up ya waist pi pi
Kilamity ahh aii kilamity aii
A say mami where u dey jen mo
Tapa tapa black and dabber
love the way u wyne omotena go down for a nigga
Serious bad girl wey she wyne dangerous
U know say she be fine girl wey sabi bad oo yh yh
Serious bad girl wey she whine dangerous
U know say she be fine girl wey sabi bad ok yh yh
Kilamity whine up ya waist pi pi
Kimaity ahh aii kilamity aii
Girlfriend kilamity whine up ya waist pi pi
Kilamity ahh aii kilamity aii
Mo wa pepe omo sare tetete wa
Mo ni ko tete omo sare wa gba
Run things and things no run we