LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Turn/Turn

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Stylish cool c-List)

Life na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own we grow

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find ur own

Then I find my own we grow

Life is just a journey so am steady on the road.

Big stepping with that energy i know you see the growth.

Small Small perika don big be na big man

Wake up for le sharp say na money dey ma head

Men dem just di hate

You win some you loose some

Man na ugly man still ma Pocket looking handsome

TCT f**king shit up that is threesome

It's all some

How I hold this game for a random

Nwagri ben a sa yenia

Tara woni dem for ma crea

Nwagri ben a sa yenia

Tara woni dem for ma area

Life na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own we grow

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find ur own

Then I find my own we grow

Oh na na na

No di cary my mata fo head massa put me down

Oh na na na

If you work then I work ei go work we could run the town

Oh na na na

No di cary my mata fo head massa put me down

Oh na na na

If you work then I work ei go work

Life be na turn by turn as you di win some man di loose

Some man di rap na brain but some man di play na blues

So I choose to focus on my steps as I move

Fo lewa man be jam school shoes

Fa sah' yu nweh kah' massa sah' ba yo

That thing way you di talk no go give me doe

From legedis benz I go buy Moto

Ma belly get fo flop like Ezaboto (R.I.P)

Life na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own we grow

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find ur own

Then I find my own we grow

Hard times never last

Ye no matter who take last

I know people way succeed way dey carry class

Life no easy

Me I dey steady

Man wey ye di complain all the time really lazy

Them no di judge book na for cover

Fall down one time then I re-cover

I no be Stevie but I make people wonder

Young legend so Edico no di bother

Life na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own we grow

Life Na turn by turn

If you find your own

Then I find my own ei show

Life Na turn by turn

If you find ur own

Then I find my own we grow

WRITERS

FOMUNYUY HANS YUVEN, RAYMOND TANYUI, SUNDAY EDWIN NFOR, TASSING CALES SUSUNG

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual