LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Doggy Bingo Album

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
If you give me rice I go chopy o
If you give me beans I go chopy o
If you give me garri I go chopy o
If you give me fufu I go chopy o

Wo because you give me foodu chop
No mean say I no go talk again
E better make I no chop at all o
Than make I be your bingo

Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
Ololo
Doggy doggy bingo
Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
Ayaya
Doggy doggy bingo

Na because you be my paddy na im make I chop your garri
Because I chop your fufu no think say I be your mumu

Oh chalie don mind dem
Some people wen dey give you ordinary water dem go think say na dem get your brain

If you do good I go telli you o
If you do bad I go telli you o
If you say I be your friend o you go listen to my word o

Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
A doggy doggy a doggy doggy
Doggy doggy bingo
Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
A doggy doggy a doggy doggy
Doggy doggy bingo

No be say I wan be your adviser
But me no be a pretender
Wetin no do di no good o
Me no fiti be di defender
Hen if you do good I go telli you o
If you do bad I go telli you o
If you say I be your friend o you go listen to my word o

Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
A doggy doggy doggy doggy doggy
Doggy doggy bingo
Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
Ololo ololo
Doggy doggy bingo

Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
Ayaya yaya
Doggy doggy bingo

If you give me rice I go chopy o
I say if you give me beans I go chopy o ha henh
If you give me garri I go chopy o I go chop now
If you give me fufu I go chopy o

Wo because you give me foodu chop o
No mean say I no go talk again
E better make a no chop at all o
Than make I be your bingo

Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
Ololo ololo
Doggy doggy bingo
Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
Ayaya ayaya
Doggy doggy bingo
Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
A doggy doggy doggy
Doggy doggy bingo
Ah Sunny no be bingo
Doggy doggy bingo
A doggy doggy
Doggy doggy bingo

If you give me rice I go chopy o
Doggy doggy bingo
If you give me beans I go chopy o ehe
Doggy doggy bingo
Eh If you give me garri I go chopy o
Doggy doggy bingo
If you give me fufu I go chopy o
Doggy doggy bingo
But because you give me foodu chop o my broda
Doggy doggy bingo
Make you no think say I don be your mumu
Doggy doggy bingo

A doggy doggy doggy doggy doggy
Doggy doggy bingo

WRITERS

Sunny Neji

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Gambling