If you face me I face you
If you face me I face you
Face me I face you oh oya
Rock me I rock you oh oya
If I dey run before oh oya
To gree say na rock and run away oya
Na make we for rock another day
Con knock for my door oh oya
The thing wey you dey find oh oya
I say if I dey run before oh oya
To gree say na rock and run away oya
Na make we for rock another day
If you face me I face you
If you face me I face you
Play me I play you oh oya
Show me wetin you get oya
Today I no go gree oh oya
I say if I dey run before oh oya
The reason I rock and run away oya
Na make we for rock another day
Goat wey kill lion oh oya
Water don pass e garri oya
Rubber challenge e iron eh oya
This one na serious story oya
I say if I dey run before oh oya
The reason I rock and run away oya
Na make we for rock another day
If you face me I face you
If you face me I face you
If you face me I face you
If you face me I face you
If you face me I face you
If you face me I face you
If you rock me I rock you
Oh if you face me I face you
Do me I do you woh woh woh
If you face me I face you
Yeah hold me I hold you ha ha
Woh if you face me I face you
If you face me I face you
Do me I do you do do me if you face me i