Gimme your cake and gimme icing
Baby your body so enticing
You know my temperature be rising (ye)
Baby your backa energizing
Girl confuse me with her bam bam
Girl confuse me with her bam bam
Yeah, trynna make you my Supa Mrs so why you flexing
Blue ticks everyday girl when we texting
Why you de treat me like i no be person?
Will you be with me when you know say I be stressing?
Very soon it go be blessing
When I mess up small time
Yeah, girl what you mean?
You know say me I go fit plead
Girl confuse me with her bam bam
Girl confuse me with her bam bam
Gimme your cake and gimme icing
Baby your body so enticing
You know my temperature be rising (ye)
Baby your backa energizing
So make we live like jumanji
Open everyday, make I eat like a pantry
So make you tell that your auntie
Girl confuse me with her bam bam
Girl confuse me with her bam bam