LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Come Over

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
If I tell you say I go die for you
You go gimme your heart gimme your mind everything I go do for you
Anybody go fit fall for you
But I go treat you better baby
Coz I get love for you
I no de want fight plus you ma baby
And if I ever hurt you girl I'm sorry
I no go fit play plus you baby trust in me
Se wo ko a I go suffer suffer baby stay with me

Gimme your love baby come over
Gimme your love, come over
I know you want it come over
I want you come over
Gimme your love baby come over
Gimme your love baby come over
You know i want it come over
Gimme your love baby come over

Baby will you come over
Afei dier may3 sober
Bra na mensh3 wo kawa
I'm not a Casanova
Ohemaa I de craze for your body yeah yeah
So come make I hold ya
I go sing for you baby girl put your head on ma shoulder
I no de want fight plus you ma baby
And if I ever hurt you girl I'm sorry
I no go fit play plus you baby trust in me
Se wo ko a I go suffer suffer baby stay with me

Gimme your love baby come over
Gimme your love, come over
I know you want it come over
I want you come over
Gimme your love baby come over

Gimme your love baby come over
You know i want it come over
Gimme your love baby come over

Gimme your love baby come over
Gimme your love, come over
I know you want it come over
I want you come over
Gimme your love baby come over

Gimme your love baby come over
I know you want it come over
Gimme your love baby come over

WRITERS

Supa Gaeta

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Royalty Network

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use