LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

PADDY MAN

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
record me , record me
Tr record me, Aboi no selebense ,
You dey hear me, Alterboyz de de de

If you win and I win, tell me who could the bill person

If I pull up on my ride, you pull up on your own na the real flexing
Put me call, I go Dey for you
If na challenging, I go rass for you
I no go gree, I no fit dey were them plan bad for you, I get love for you
As I pray, I dey beg God for

more life for my body man
More cash out for my paddy man
You go buy benz o my paddy man
Go Yankee with my paddy man

Turn up for my paddy man
More blessings for my paddy man
I go buy house o for my paddy man
Omo no go fuck for my paddy man

Normally for street them know this
Steady on lavida with my homies
Shout out to my nigga with the OG

Normally for street them know this
Steady on lavida with my homies
Shout out to my nigga with the OG

My paddy man, steady we making racks
No bad energy, steady we making jams

I Dey motivate, they celebrate my paddy man
And if you lele , I be coming with my paddy man
My paddy man, come jam me for my abali na
And if them jones , We go wire them utali na

My paddy man, my paddy man
My paddy man, my paddy man

more life for my body man
More cash out for my paddy man
You go buy benz o my paddy man
Go Yankee with my paddy man

Turn up for my paddy man
More blessings for my paddy man
I go buy house o for my paddy man
Omo no go fuck for my paddy man

Elvis na my paddy man

Big Whiz na my paddy man
Chizzy na my paddy man
Izghana na my paddy man
AB na my paddy man

Tega John na my paddy man
Major bag well na paddy man
Heeaz , paddy man
Small Marley na my paddy man

Paddy man
Agbani for na paddy man
Paddy man
Petrez Guard's na my paddy men

Paddy man
Jude Naza na my paddy man
Paddy man
Ambassador Young na my paddy man

Paddy man
Shabba Lalla my paddy man

more life for my body man
More cash out for my paddy man
You go buy benz o my paddy man
Go Yankee with my paddy man

Turn up for my paddy man
More blessings for my paddy man
I go buy house o for my paddy man
Omo no go fuck for my paddy man

WRITERS

Mario Ugah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity