Dem chop you from the back
My mama never wanna see me die
She gon' be happy if she see me pull up in a ride
But these people wanna see me cry
They don't know what the hype got me feeling like
I'm sippin' apple cider vinegar
Go into the world, world is full of python
Facing my fear, so I turn to lion
Anytime I snooze, mama tell me ride on
Big, big things, me I con Dey sight on
Inna the trenches, that's where me come from
Oye ki ti lowo, oye ki ti lolla, oro Temi ye olohun
Inna the trenches, that's where me come from alaye , omo when the money surplus Mara ile
Inna the trenches, that's where me come from
Alaye, omo when the money surplus Mara ile
When the money surplus, omo eru turn boss
Dem go try, but dem no go fit to stop us
Dem carry last, but me I Dey come first
Wetin Dey happen my nigga ?
Kilodabi, kinlowo, kemi dema buga eh
E go pain me if the hustle no later pay
Wetin Dey happen my nigga ?
Kilodabi, kin lowo, kemi dema buga e
E go pain me if the hustle no later pay
Ain't no too bad if you get money, me and you
E dey pain me, anytime I loose
I'm sorry if I no fit be like you
I came from the trenches, hustle be d thing I choose
Inna the trenches, that's where me come from
Oye kinti lowo, oye ki ti Lola, oro Temi ye olohun
Inna the trenches, that's where me come from
When the money surplus , Mara ile
Inna the trenches, that's where me come from
When the money' surplus Mara ile
Dem go try, but dem no go fit to stop us
Dem carry last, but me I Dey come first
Wetin Dey happen my nigga
Kilo, Dabi ki lowo kemi dema buga eh
E go pain me if the hustle no later pay
Kilo dabi kin lowo , kemi dema buga ehh