LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Adangara (feat. Danny Ghost)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Kai, Wato
Mallam mallam mallam
Ku masa ai
Adangara, zo muje mu yi sama
Wai abari Fada, tareh za mu e gaba
Adangara, zo muje mu yi sama
Wai abari Fada, tareh za mu e gaba
This no be kwana gida, kai mallam
Kachi nechi kai dan uwa, Haba mallam
Mallam mai suya, Kabani tozo dei liver
If you dey on my matter, I no go send you till you tire
Nineh ozi ozudu, I be spec for my mother
E shock you abi ,Malo kid I too sabi
Better things plenty, no go dull, just make money
AMI, Success is mine
Adangara, zo muje mu yi sama
Wai abari Fada, tareh za mu e gaba
Adangara, zo muje mu yi sama
Wai abari Fada, tareh za mu e gaba
Oh lord, abeg no make this kpoli wey I smoke take me
No go let these ladies wey I no really send go take in
Save me getting daydreams lately niggas tryna aim me
They hate me wanna maim me cos I be so amazing
All I need is some days in
But who want come give you the space ni
My parents drive me crazy like them Asians on some race shit
Stay with two babies and an actress on a day shift
So don't hate me if I know fit babe sit your anus my plates filled
Adangara, zo muje mu yi sama
Wai abari Fada, tareh za mu e gaba
Adangara, zo muje mu yi sama
Wai abari Fada, tareh za mu e gaba

WRITERS

Daniel Nkamare, Suleiman Ochi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity