As I dey hustle for the paper
As I dey pray every night and day
Oluwa na your hand I dey eeh
As I dey work every night and day oh
Oluwa na your hand I dey oo baba
See, Na who wey work go chop
For the street everybody dey talk
Everybody just dey para for the gods ooo
The money na wetin boys still dey find ooo
And I dey play all day brother eh
I still dey play all day oh brother eeh
I still dey the street dey find C4 man
Young niggas hustle for the doe
And I even almost sold dope
But the niggas gotta get this dough
Gotta get it anyway I ain't even tryna slow
Every time I just need someone to lean on
Oluwa na you wey I Dey call on
If you no pick up you know I say me I go pick up
Two two two two like say we dey play whot
What is this Oluwa what dey sup
But I still dey look up to your face
Lord I still dey pray for your grace
Lord and make you save me from disgrace
As I dey pray every night and day
Oluwa na your hand I dey eeh
As I dey work every night and day oh
Oluwa na your hand I dey oo baba
See, Na who wey work go chop
For the street everybody dey talk
Everybody just dey para for the gods ooo
The money na wetin boys still dey find ooo
And I dey play all day brother eh
I still dey play all day oh brother eeh
My money come in large, camman kudi mayi
Me I no dey vex, I just dey flex
E hu suke yi, when I stand
Standing ovations everywhere I go
Hola when you see the boy, Yallabai
Started from the bottom, now I'm here here
De ge Abuja, London, Sai dubai bai
Me, fresh and clean, no be lie
Zero worries all day, me I no fit shout
Me no be lie, zero worries all day
As I dey pray every night and day
Oluwa na your hand I dey eeh
As I dey work every night and day oh
Oluwa na your hand I dey oo baba
See, Na who wey work go chop
For the street everybody dey talk
Everybody just dey para for the gods ooo
The money na wetin boys still dey find ooo
And I dey play all day brother eh
I still dey play all day oh brother eeh