Ego kana Cho Chuba di ego
Me I gat no time me I just go
Focus on yourself no de reason another
I'm just a lonely boy from a prayerful mother
Me I no de hate I'm just a God design
Me I want to flex na Wetin I desire
Money kudi ego na Wetin I de find
Enjoy my money now na Wetin I require
Something must to kill a man
Many things I talk wey I no suppose to do am
Check for ma zone na ma guys de para
Commot for my road na my motor e de Cara
For the wig and handbag wey I say I no go buy
Cloth and gown wey I say I no go pay
Waka for the road wey I say I no go tey
Sleep for your house wey I say I no go stay
But me I doam I pullam I commot for my side
I buy am I Sell am I commot my money
I spend I jolly I squander with my guys
Cus this life to de short to de save money oooo
But me I doam I pullam I commot for my side
I buyam I Sellam I commot my money
I spend I jolly I squander with my guys
Cus this life to de short to de save money oooo
Ochaọkụkọ nwa ada nwa okuko nwozi kwa igbe ọsọ
Itu ọ dam na my yard na mayard men kpọrọ akpọ judofo
N'ime anyasi buzi day break ebe menze na-akụ
Ife m na-achọ bụ bank alart ka na-eto mụ baba nku
Market selling with No Promo
Calm we dey run am low low
Ajuna'm because I don't know
Stand fit on your ten toes
Something must to kill a man
If na dis money, I no mind
Ife ncho bu Goody Bag, De goody bag
Something must to kill a man
Many things I talk wey I no suppose to doam