Me I go sail if you no go do
My ship no fit to capsize
All of ma guyses don concur
Cus na you wey go come on board
Girl you light my world ashana
You make me feel am blessed
So many kele wey de come my way
But only you fit to run my race o
I fit to play you home and away
Cus only you fit to win my league o
So many kele wey de come my way
But only you fit to run my race
I fit to play you home and away
Cus only you fit to win my league o
Mun gama aikin is a done deal
Nexy classiq is a london thing
Tuntuni sun gane banbamchi
They can't catch up the cruise
I swear to god I go follow you
Anywhere you go I go follow you
I swear to god I go follow you
Anywhere where you go I go follow you