She no wan know how it feels na why she never tried
Any man wey try to please am she tell am go die
But when she realise this feeling na die
Omo enter yaba train to look for Mr right, right
All way, to porthacourt oh
All way, as e dey tick-tock oh
All way, she dey find love oh
All way, to porthacourt oh
All way, as e dey tick-tock oh
All way, she dey find love oh
Maka she dey feel cold ah ah ah ah
Somebody call pope ah ah ah ah
Ebi go loose hope ah ah ah ah ah
She no wan know how it feels
She no wan know how it feels
She no wan know how it feels na why she never tried
Any man wey try to please am she tell am go die
But when she realise this feeling na die
Omo enter yaba train to look for mr right
All way, to porthacourt oh
All way, as e dey tik tok oh
All way, she dey find love oh yo
All way, to porthacourt oh
All way, as e dey tik tok oh
All way, she dey find love oh yo