Oya make you just Dey wine for me
Make your buddy bounce for me
Make you no Dey pepper pepper
Make you no Dey pepper ori mi o
Oya dance like Awilo longomba
Oya dance like Awilo longomba
Fine girl fine girl fine girl
Oya dance like Awilo longomba
Oya make you just Dey wine for me
Make your buddy bounce for me
Make you no Dey pepper pepper
Make you no Dey pepper ori mi o
Oya dance like Awilo longomba
Oya dance like Awilo longomba
Fine girl fine girl fine girl
Oya dance like Awilo longomba