Won ni ko duro ko shey oh ah
Won ni ko duro ko shey oh ah (T Dollar)
Won ni ko duro ko shey oh ah (It's Rapid The Sound P'Ika)
Say when I go blow and when I go show
Though igba l'aye my time dey come
But make e no late (No late)
Cause no be today e don tey
Dakun wa gbemi s'oke jowo
Remember the soul I con pray for more
But if I even wan stop (If I even wan stop)
They love my song (They love my song)
For Ogijo bus stop Ikorodu Bonjour
Ibeju Lekki n gbo but make dem
Dey hear me for this whole world
Na why I dey sing this song (Na why I dey sing this song)
But consistency lo matter
So make you dey work sh'ogbo
And make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na no stop baba go do am
But consistency lo matter
So make you dey work sh'ogbo
And make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na no stop baba go do am
E be like one time I know
And I dey work for money oh
And no be say I no get the dough
But I want more more money oh
Cause mama dey wait pe omo wa ma ko're de
Anybody wey dey talk am bayi
Omo mi sho'ra fun bad advice (Advice)
Cause e matter and e go be you know why
K'omo egbe mi malo soh fun mi pe mo local
E don blow before e no blow again mio fe
K'ohun rere k'oma bami shishee
But consistency lo matter
So make you dey work sh'ogbo
And make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na no stop baba go do am
But consistency lo matter
So make you dey work sh'ogbo
And make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na no stop baba go do am
People wey dey hear me they love my song
For Ogijo bus stop Ikorodu Bonjour (It's Rapid The Sound P'Ika)
Ibeju Lekki n gbo but make dem
Dey hear me for this whole world