LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hello

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
T Dollar
Skebe (It's Rapid The Sound P'Ika)

I don already promised myself say I no go talk on this
But e le expect ki eshu beleke ma kigbe God forbid
Hard times dey last time I check nobody call on me
A'tete mo lo better ti mo gbo Olohun lo yo mi

And no be every time man dey konji e go hmm
Koshey plus ti sapa ba ma mu e e go sup
But dey watch t'oba r'omo Ikorodu ko gbe tan
Cause no be for here you go see the girl wey you go love

Well won ro pe ko sheshee nibi t'omo tin shey goodie goodie
But why dem hating on me It is really funny
Boya won ti gbagbe pe T Dollar o she'gbe anybody
They go still dey try attack me with their deadly rubbish

Many times wey dem don tell me pe iro ni se
Music kilon wan'be t'oye ko wa n ibishe
Moni rara koribe ma cause moni talent
Na so the thing go ti mo fi d'ero internet

So from there I started pushing my thing and e dey move
O ye kin ma go further lati emi 92
But o yami l'enu b'emi eyokan mi ti shey boost
T Dollar l'otun l'osi ni Instagram even on Facebook

Na so my lovely fans online
Con dey start to follow me
Omo yen ti boost
Aja ti gbera, who go marry me

Elomi ma ni ma support e dem wan dey bobo me
Mako wo won ma m'iri temi smiling face emoji

Well truth to be told no be say I don too go like that
But o l'alaye kan wey dey support me na my dad
Even when I'm loosing na him be my panasharp so mo gapa
But where I foh dey if not for my papa

A big shout out to my record label iyen Double Six
Ojo ti mo freestyle funwon l'oti foh fun mi ha ha
Ere ni mo shey but won foh fun mi
Well jokes apart I want to say thank you for loving me

It can never be done without the label and my team
Shout out to my manager as well na my gee
Special thank you si alaye kan Hala Madrid
Thanking you a billions of time is not a sin tho

I wanna say a big shout out
To everyone supporting my music
Supporting the long time movement
Ehn ohun aladun o ni tan n'ile yin oh
Rapid ban pa mic

WRITERS

Ayotunde Olabinjo Oluwatobilola

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other