Vibez (Olu'jo mimo wagbami Olohun mi)
It's Rapid The Sound P'Ika
No matter how e be today tomorrow go dey
L'ojo kan dan dan (L'ojo kan dan dan)
Eleda bamishe cause family dey wait
Make I go far away yeah yeah yeah
Baba na you be Alpha malo gbe ire mi koja
And you dey talk say I go shine
Ehn, t'ogun banbo mio le sa rara oh oh
Cause nobody wan suffer (Ah ah)
Me self wan chop life (Ah ah)
I don try I don try baba jowo (Ahh)
Nobody wan suffer (Ah ah)
Nobody wan suffer (Ah ah)
Me self wan chop life (Ah ah)
I don try I don try baba jowo (Ahh)
Me sef wan chop life (Ah ah)
Good luck to all my fellows
Tan'na aye mi like Up NEPA yeah yeah
Ori buruku back to sender
Good luck to all my fellows
Mo t'eja din din I hawk plantain
Omo ope ade'bi t'oma de oh
Baba na you be Alpha malo gbe ire mi koja
And you dey talk say I go shine
Ehn, t'ogun banbo mio le sa rara oh oh
Cause nobody wan suffer (Ah ah)
Me self wan chop life (Ah ah)
I don try I don try baba jowo (Ahh)
Nobody wan suffer (Ah ah)
Nobody wan suffer (Ah ah Oluwaloseyi oh)
Me self wan chop life (Ah ah)
I don try I don try baba jowo (Ahh)
Me sef wan chop life (Ah ah)
Nobody wan suffer (Ah ah Oluwaloseyi oh)
Me self wan chop life (Ah ah)
I don try I don try baba jowo (Ahh
Moti te'ra mo'she mi kin r'ere (Kin r'ere)
Fun awon t'ode n duro de mi kin seke (Kin seke)
Bami fowon l'oju or kin gbe shekpe (Gbe shekpe)
Gbo adura mi iwo mo kepe ahn
Moti te'ra mo'she mi kin r'ere (Skebe)
Fun awon t'ode n duro de mi kin seke
Bami fowon l'oju or kin gbe shekpe (T Dollar)