Wetin I wan talk no get option
Just dey find the money i-yo
O lo lo lo lo lo ooh ah o lo lo lo (Yooooo)
Mm, as a small boy wey dey work (Wey dey work)
I dey try hard cause family go chop (Chop)
But I dey push am with my confidence
And in all things them say family first
Cause e don hard for my guidance (Guidance)
They don try their best abeg (They don try their best)
As e don be aya wonja (Wonja)
Cause we no dey for standard form (Standard form)
Them dey wait d'igba t'aye a gbo (T'aye a gbo)
And no be say I gallant much
Yo I dey do my things on God (On God)
Kini mofe soh na (Kini mofe soh na)
Pray to God make I get for sure
Baba God nikan l'ole soh (Yo oh oh ah)
Family family dey wait though
Won ni kin ma lo sun le pe kin di de
Yo mio le sun never oh (Never oh eh eh)
Ologo forever l'emi oh (Ko wo'le wa emi l'omo Olohun)
It can only get better oh
Mio le shey illegal oh (Ahn)
Awon tani ko duro pe a ma hot
Catapult lon fire s'odo wa tori omo yen o gara tan
Na why I dey pray to tha Lord bamishe
Je ko soft 'cause to make am nah by force
I no do competition with anybody
If anybody mio gbe'se ran anybody
I no dey underrate anybody
As in anybody oloore le je anybody
As you dey work k'oma chop (Never oh eh eh)
K'oma sub k'oma bomb k'oma nurse
Ma shey plus oh my brother man
Leave them k'oma wonder bi wo shen gara tan
If you get believe e go set (Oh ah)
Family family dey wait though
Won ni kin ma lo sun le pe kin di de
Yo mio le sun never oh (Never oh eh eh)
Ologo forever l'emi oh (Ko wo'le wa emi l'omo Olohun)
It can only get better oh
Mio le shey illegal oh (Aje on the Mix)