LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Cheesed Up

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Orisa I don give up
Fimi sile tio bale gbemilo
Mama tell me make I stay cheesed up
With all the werey werey wey dey dey tik tok
Woni omo mi sunmo oloun
Dey read your bible make you know Jesus

When them tell me say you don dey slip off
E go do them like dream if them sleep on me
Tori Tolojo bade kama korawa lo
Amo emi moma ke hallelujah koto de

Music na only thing I live for
I'm in the middle of the ocean
Me no fit go back na to go front
Me no fit talk say I no do again
Kinma lo fowo osi juwe ile mi
Remember everything I told you on the first night
Say in my next life it is you again
Eleyin ju ege oju ede mi

Orisa I don give up
Fimi sile to bale gbemilo
Mama tell me make I stay cheesed up
With all the werey werey wey dey dey tik tok
Woni omo mi sunmo oloun
Dey read your bible make you know Jesus

In my feelings gat me fucked
Thought it was over but it just begun
Emotions flying like bird in my head is a mess but I can't complain
Amo mo ma lewon koleyewon
Moma overtake once again

And music na only thing I live for
I'm in the middle of the ocean
Me no fit go back na to go front
Me no fit talk say I no do again
Kinma lo fowo osi juwe ile mi
Remember everything I told you on the first night
Say in my next life it is you again
Eleyin ju ege oju ede mi

Orisa I don give up
Fimi sile to bale gbemilo
Mama tell me make I stay cheesed up
With all the werey werey wey dey dey tik tok
Woni omo mi sunmo oloun
Dey read your bible make you know Jesus

Orisa I don, orisa I don, orisa I don give up
I dey try my best
Everybody love Hadex.

WRITERS

Temilade Adekoya

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual