Omo aya min ja like a connection lost
Only jah go fit to reconstruct
7 billion people go dey wait but still some people go die poor
Hmmm, I no pray make be my faith, longtime money chase fit to make a man craze
Some pain no fit to ever fade and sometimes e fit make a man ke
Shakira wey no like to think all her life on a Snapchat meme
Say nah format to trap dem boys all along Who no work no supposed chop
Run am today ma dola, Komomi ma toyawo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge
Steal from dеvil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chеvy an fa dodge
Ehiii yaaa oo Opolo ni mo fin dagbo
Tanin baro, 2019 I Dey crack code
Alagbako, ki ori maje kemi bato I
Dey battle many battle many wars on a low I
Dey battle Base on one or two kpolokpolo Kpolo kpolo, idi bi bomu bomu Shoni kolu?
No be your girl nah your turn as I
Dey find way Majensonu, timoroun todun, emi ole gbo boda
Paulu as I Dey find way majen sonu
Run am today ma dola, Komomi ma toyawo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge
Run am today ma dola, Komomi ma toyawo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge